Mavo Kan Yan Fun

About The Song
Nigerian sensational vocal powerhouse, Mavo unleashes a brand new banger titled, "Kan Yan Fun" came out in 2023.
Mavo has been making waves in the music industry with his unique style and undeniable talent. This new release is a testament to his growth as an artist.
This impressive Afrobeats song showcases the vibrant music scene from Nigeria. The Nigerian sensation delivers an outstanding performance that will captivate your soul.
The lyrics of Kan Yan Fun tell a powerful story of love, struggle, and triumph. It's a song that resonates with listeners on a deep level.
Fans are already going crazy over this new release, and it's easy to see why. Kan Yan Fun is destined to be a classic.
Listen To This impressive song and Download Full Kan Yan Fun.
Update Your Playlist & Share with friends.
Listen & Download Below!!!
Song Details
Click To Load Audiomack Player
🎵 Kan Yan Fun Lyrics
comot body jor
no more way for poor people yeah yeah
no more way for poor people yeah yeah
no more way for poor people yeah yeah
gbe me lu?
gbe me lu?
gbe me lu?
what me doing there?
juju wey you do me just comot a while ago
shey you wan dey whine my pastor
shey you wan whine my mother
shey you wan dey whine her prayer
me i no be gamer this no be casino
shey you no be gamer but you play me ninetendo
she say she no been intend o
..
komosode kan fun, kan ya fun
all the girls, legbebe
say them call me kilogbede
kan ya fun
kilogbede kan ya fun
komosode kan fun, kan ya fun
all the girls, legbebe
say them call me kilogbede
kan ya fun
kilogbede kan ya fun
komosode kan fun, kan ya fun
all the girls, legbebe
say them call me kilogbede
kan ya fun
kilogbede kan ya fun
komosode kan fun, kan ya fun
all the girls, legbebe
say them call me kilogbede
kan ya fun
kilogbede kan ya fun
..
say the matter no been long like that
baby shey you know me say na big tonka
say she know my alma-mater (alma-matter)
shey you know my mama matter
na be her first omonemegba
the matter no been long like that
baby shey you know me say na big tonka
say she know my alma-mater
na be her first omonemegba
..
gbe me lu?
gbe me lu?
gbe me lu?
what me doing there?
juju wey you do me just comot a while ago
shey you wan dey whine my pastor
shey you wan whine my mother
shey you wan dey whine her prayer
me i no be gamer this no be casino
shey you no be gamer but you play me ninetendo
she say she no been intend o
komosode kan fun, kan ya fun
all the girls, legbebe
say them call me kilogbede
kan ya fun
kilogbede kan ya fun
komosode kan fun, kan ya fun
all the girls, legbebe
say them call me kilogbede
kan ya fun
kilogbede kan ya fun
komosode kan fun, kan ya fun
all the girls, legbebe
say them call me kilogbede
kan ya fun
kilogbede kan ya fun
komosode kan fun, kan ya fun
all the girls, legbebe
say them call me kilogbede
kan ya fun
kilogbede kan ya fun
..
me i no dey gbadu this your dominancing
why the baby so nonchalant
but she want me around
she can’t resist my swag
woyo woyo woyo
baby do me solo solo
you no been tell me say you want all my money
vlamdir din din
vlamdir din din (vlamdir din din )
vlamdir din din
..
komosode kan fun, kan ya fun
all the girls, legbebe
say them call me kilogbede
kan ya fun
kilogbede kan ya fun
komosode kan fun, kan ya fun
all the girls, legbebe
say them call me kilogbede
kan ya fun
kilogbede kan ya fun
komosode kan fun, kan ya fun
