Mavo Asphalt 8

About The Song
Nigerian talented multi-sensational singer and producer, Mavo storms out with a new hit track labeled, "Asphalt 8" dropped in 2023.
Mavo has been making waves in the music industry with his unique style and undeniable talent. This new release is a testament to his growth as an artist.
This impressive Afrobeats song showcases the vibrant music scene from Nigeria. The Nigerian sensation delivers an outstanding performance that will captivate your soul.
The lyrics of Asphalt 8 tell a powerful story of love, struggle, and triumph. It's a song that resonates with listeners on a deep level.
Fans are already going crazy over this new release, and it's easy to see why. Asphalt 8 is destined to be a classic.
Listen To This impressive song and Download Full Asphalt 8.
Listen & Download Below!!!
Song Details
Click To Load Audiomack Player
🎵 Asphalt 8 Lyrics
comot body comot body jor
kilogbede wana wana giddem something
kilogbede wana wana!
comot body jor comot body jor comot body comot body..
astaghfirullah!
eledumare go dey my head top
say na gbomo gbomo cover
say na kilogbede no be joe biden
wey dey tension them
sarah this your body you go tension men
hope you no dey question my ability to talk
me i no go talk, me i no go support any wrong activity
ye ye ye ye
she say she pull your pants up
shey you no dey see my balenciaga boxer
baby know say kilogbede do her proper (proper)
no be for sangotedo i buy my phillipie ah
baby don dey call my manager
no fit do am wicked say na person sister (sister)
baby shey your gawu lekpa x2
if she wanna see me say na skyscraper ah
no be phyno fino penthouse
when e reach my turn you con dey find repentance ah
cmon kiki make you off pant
stop all the delulu thinking
tell me how the matter wan be
baby no wan con wan kiss me
forget bolo bolo kingsley
say na me go carry you go winconston
ye ye..
mama no fit do am if e no be ologo ah
omolewa shey you know your ass fat eh
(ass fat eh)
the way you run my mind e be like asphalt 8
shey you dey from katampe..
mama no fit do am if e no be ologo ah
omolewa shey you know your ass fat eh
(ass fat eh)
the way you run my mind e be like asphalt 8
shey you dey from katampe..
mogbe, titilayo know the reason them dey call me come (call me come)
them dey call me somonoyokpon
when i enter all the kele kolomental
me i no fit dey bolo bolo centre,
shelia ma pa mi na,
take am easy make you no go carry ejime ah (ejime)
me i no dey miss na meji meta (meji me)
ornamental..
astaghfirullah!
eledumare go dey my head top
say na gbomo gbomo cover
say na kilogbede no be joe biden
wey dey tension them
sarah this your body you go tension men
hope you no dey question my ability to talk
me i no go talk, me i no go support any wrong activity
ye ye ye ye
she say she pull your pants up
shey you no dey see my balenciaga boxer
baby know say kilogbede do her proper (proper)
no be for sangotedo i buy my phillipie ah
baby don dey call my manager
no fit do am wicked say na person sister (sister)
baby shey your gawu lekpa x2
if she wanna see me say na skyscraper ah
no be phyno fino penthouse
when e reach my turn you con dey find repentance ah
cmon kiki make you off pant
stop all the delulu thinking
tell me how the matter wan be
baby no wan con wan kiss me
forget bolo bolo kingsley
say na me go carry you go winconston
ye ye..
mama no fit do am if e no be ologo ah
omolewa shey you know your ass fat eh
(ass fat eh)
the way you run my mind e be like asphalt 8
shey you dey from katampe..
mama no fit do am if e no be ologo ah
omolewa shey you know your ass fat eh
(ass fat eh)
the way you run my mind e be like asphalt 8
shey you dey from katampe
